You Are Great

Post by MarkBassey
2025-06-18
You Are Great image
190    185    0    0   

Moses Bliss

Listen to Audio

Popular Singles and EPs by Moses Bliss ft Festizie, Neeja, C; Popular releases. Festizie. You Are Great. Single • 2024

verse

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
You give me wings, now I?m up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain
If no be You, tell me where I for dey?
Baba, I thank You (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, You dey shower Your grace
Na Your light wey dey show me the way
Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)

chorus

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

hook

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

verse

Neeja
S.O.N Music
Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na Your hand o
Oh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o
This Your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Na You I dey follow (Lord, You are great)

chorus

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (oh na, na, na)

hook

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba (oh, Lord o)
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

verse

Ajay Asika
Festizie
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama
I can't explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu Judah (Judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
I?ll praise You forever

bridge

Moses Bliss
When You check am, You go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)

chorus

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

hook

Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (onyeoma, eh)
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You


Taking Care image
Taking Care
Released on. September 22, 2022. Moses Bliss - Taking Care [Remix] feat. Mercy Chinwo
Moses Bliss
181
E Dey Flow image
E Dey Flow
E Dey Flow (feat. Festizie, SON Music & Chizie) Released in June 2024
Moses Bliss
145
Bigger everyday  image
Bigger everyday
Bigger Everyday is the newest single from Moses Bliss featuring amazing talents Festizie Membrane Uwa, Chris Heavens
Moses Bliss
13988
Miracle no dey tire Jesus image
Miracle no dey tire Jesus
Moses Bliss- Miracle No Dey Tire Jesus FT Festizie And Chizie. February 28, 2023.
Moses Bliss
202

More Audio

COME AND SEE - ft. Mercy Chinwo image
COME AND SEE - ft. Mercy Chinwo by Joe Praize
A new exalting song for God titled “Come and See,” by a well-known God’s chosen gospel musician and entertainer, Joe Pra
 2603
Praise The Lord image
Praise The Lord by Tim Godfrey
Tim Godfrey has released a powerful tune “Praise The Lord” featuring Fearless Community & Anderson Year of Release: 2024
 214
Yah image
Yah by Dunsin Oyekan
Extol HIM who rides in the clouds by HIS name YAH.
 206
If God be image
If God be by just_heph
This is an inspiration from above, "If God Be" is a song that assures us of His care if are on His side.
 617
Big God ft. Buchi, Agent Snypa image
Big God ft. Buchi, Agent Snypa by Joe Praize
You can’t afford to miss out on a chance to enjoy this soul-lifting song
 627
Big God image
Big God by Tim Godfrey
Tim Godfrey X Fearless Community ft. Anderson · Fearless Community · Anderson Released on: 2023-10-06
 174