Your Love

Post by MarkBassey
2025-06-18
Your Love image
68    41    0    0   

Moses Bliss

Listen to Audio

Moses Bliss - Your Love ft Chandler Moore Year Of Release: 2023.

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
E bi all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love (This your love)
Never seen your kind of love before (This your love o)
This is your love o (This your love)
(This your love o)

Everyday I'm seeing proof
Brand new mercies is something true
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me

No one else deserves our praise
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love

Oh oh oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love



Bigger everyday  image
Bigger everyday
Bigger Everyday is the newest single from Moses Bliss featuring amazing talents Festizie Membrane Uwa, Chris Heavens
Moses Bliss
13991
E Dey Flow image
E Dey Flow
E Dey Flow (feat. Festizie, SON Music & Chizie) Released in June 2024
Moses Bliss
145
Taking Care image
Taking Care
Released on. September 22, 2022. Moses Bliss - Taking Care [Remix] feat. Mercy Chinwo
Moses Bliss
181
Miracle no dey tire Jesus image
Miracle no dey tire Jesus
Moses Bliss- Miracle No Dey Tire Jesus FT Festizie And Chizie. February 28, 2023.
Moses Bliss
203

More Audio

Too Many Reasons image
Too Many Reasons by Mercy Chinwo
Released on: 2024-08-15 Associated Performer: Mercy Chinwo ft Chioma Jesus
 121
B'Ola image
B'Ola by Sunmisola Agbebi
B'ola (Live) song from album B'ola (Live) is released in 2023
 227
MIRACLE PAPA image
MIRACLE PAPA by JOE PRAIZE
RELEASED;2019 ALBUM; THE PRAISE OF THE FOURTH MAN. INDEED GOD IS A MIRACLE WORKING GOD.
 3230
Goodness of God image
Goodness of God by CeCe Winans
Goodness Of God [Live] song from album Believe For It is released in 2021.
 449
Oluso Ayemi image
Oluso Ayemi by achazua lucky
This is a prayer/thanksgiving song composed and arranged by Lucky Achazua
 1344
Hollow image
Hollow by Mercy Chinwo
The official song ‘Hollow’ by Mercy Chinwo off her EP, Elevated.
 237