Evidence

Post by MarkBassey
2025-06-28
Evidence image
179    203    0    0   

Tim Godfrey

Listen to Audio

Evidence ft. Moses Bliss song from album Evidence is released in 2024.
If you are looking for the evidence
Of the baby wey Baba don bless
Look no further, look at me rather
Evidence, e full everywhere (?kay)

chorus

Evidence full everywhere
Testimonies (ah-ha) dey everywhere (oh, no, no)
Oh, my God, na You do this one (one)
Evidence, e full everywhere

verse

My testimony be like lie (mm, no be lie, El-Roi)
The God that sees me, the way You manifest Yourself
I cannot explain it, nobody can explain it, oh
The kind of thing we see, na only You fit do am (ah)
You are consi- (consi-), consistent in Your ways (chii!)
Wetin You talk (You talk) na wetin You dey do (talk and do)
Every day, You dey shock me
Give me something to talk about, ay
Testimony no go finish for my mouth

pre-chorus

(If you are looking for) if you are looking for (uh-huh)
The evidence (of the baby)
Of the baby wey Baba don bless (look no further)
Look no further, look at me rather (evidence)
Evidence (mm-hm) full everywhere

chorus

(Evidence) evidence full everywhere
(Testimonies) testimonies (ah-ha) dey everywhere
(Oh, my God!) Oh, my God, na You do this one
(See evidence) evidence full everywhere

verse

I have never seen the righteous forsaken
In fact, my papa God, E no dey fail me
'Cause my testimonies no dey finish, oh
All my worries don finito
Plenty evidence dey
When you look at my life, you go see, see, see
The blessings, e dey on repeat, ?peat, 'peat
I no fit explain all the good, good things
I go praise the Lord 'til infinity
?Cause my testimonies no dey finish, oh (eh)
All my worries don finito
Plenty evidence dey (hai-ya-ya-ya!)

pre-chorus

If you are looking for (na-na-na-na) the evidence (yeah)
Of the baby wey Baba don bless (Baba, oh)
Look no further, look at me rather (just look at me, oh)
Evidence (just look at me), e full everywhere (evidence)

chorus

Evidence full everywhere (testimonies)
Testimonies (hey) dey everywhere
(Oh, my God!) Oh, my God
(I?m a testimony of Your faithfulness) na You do this one
(I'm a testimony of Your faithfulness, see evidence)
Evidence (yeah) full everywhere (evidence, ay)
Evidence (ah-ha) full everywhere (testimonies)
Testimonies (testimonies) dey everywhere
(Oh, my God!) Oh, my God, na You do this one (see evidence)
Evidence (hey, yeah) full everywhere

outro

Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh, my God, na You do this one (na You do this one)
Evidence full everywhere


Praise The Lord image
Praise The Lord
Tim Godfrey has released a powerful tune “Praise The Lord” featuring Fearless Community & Anderson Year of Release: 2024
Tim Godfrey
214
Nara -  Ft Travis Green image
Nara - Ft Travis Green
Tim Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song Nara in collaboration with Travis Greene
Tim Godfrey
1075
My Daddy image
My Daddy
My Daddy ft. Fearless Community song from album A Letter to My Daddy is released in 2024
Tim Godfrey
248
Praise The Lord image
Praise The Lord
Praise The Lord; Year of Release: 2024. featuring Fearless Community & Anderson Qozan.
Tim Godfrey
279
Gini image
Gini
The Tim Godfrey led team has rounded up its amazing year with this spectacular song after a series of release
Tim godfrey
1435

More Audio

Oil on my head image
Oil on my head by Mercy Chinwo
26 Jun 2023 — Eben has released the remix and official video of his hit single “Oil on my Head” featuring Mercy Chinwo
 293
Ta lo da bi re  image
Ta lo da bi re by Tope Alabi
Tope Alabi is a Nigerian gospel singer, soundtrack composer with multiple songs relaease a single tittled Ta lo da bi r
 946
Yahweh image
Yahweh by Steve Crown
A Nigeria Gosple singer with a Diffrence
 849
Hollow image
Hollow by Mercy Chinwo
The official song ‘Hollow’ by Mercy Chinwo off her EP, Elevated.
 237
Emmanuel image
Emmanuel by Gabriel Eziashi
Jul 2023 — Gospel music minister Gabriel Eziashi teams up with AfroLife artiste Henrisoul to deliver a new single “EMMA
 77
Miracle no dey tire Jesus image
Miracle no dey tire Jesus by Moses Bliss
Moses Bliss- Miracle No Dey Tire Jesus FT Festizie And Chizie. February 28, 2023.
 203