Beautiful Girls And Boys

Post by kemimary
2024-03-11
Beautiful Girls And Boys image
473    323    0    0   

Frank Edwards

Listen to Audio

Album; Best Songs Of Frank Edwards And TB1. Released; 2020. Genre; Gospel.

Rocktown
uuuuuu
Frank Edwards

Beautiful girls
Fresh boys
Girls girls girls
wey dey read their bible
wey dey speak in tongues
wey be born again
they are beautiful girls
beautiful girls

what about the boys now?
Boys boys boys
wey dey read their bible
wey dey speak in tongues
wey be born again
dem be fresh boys
fresh boys

Do you speak in tongues?
Yes
Are you born again?
O yes
when you trap the devil unaware
You're a beautiful girl
uuuuuuu
beautiful girl
am a beautiful girl

do you love the Lord?
Are you really sure?
shining bright forth for the world to see
you be fresh boy
fresh boyyy
Yeah

Girls girls girls
wey dey read their bible
wey dey speak in tongues
wey be born again
they're beautiful girls
beautiful girls

what about the boys now?
Boys boys boys
wey dey read their bible
wey dey speak in tongues
wey be born again
dem be fresh boys
fresh boys

Na today we go know who fresh and fine
By the fruit we shall know them for yourself (who be beautiful girl, who be fresh boy)
They are not ashamed of the gospel of the Lord
thinking of the Lord

Every day and nights
They are beautiful girls, fresh boys
fresh boys uyahhh
Look at her her hair
beautiful shoes
she is got a big bible
she is a beautiful girl
no no no no no
beautiful girl
uye ah

he's got a brighter Bible
He's a fresh boy
fresh boyyy

OK, fresh boy in the building
OK, listen
see am so fresh
this one no be merry cane
so free, all the way like holiday
my swags is on point
like a diamond
hard fresh boy, clean boy
loves Jesus
Eow you look so fly
you speak in tongues
Now I know the reason why
fresh butterfly boy, that's who I am
am born again, speak in tongues too
no be lie

girls girls girls
wey dey read their bible
wey dey speak in tongues
wey be born again
they are beautiful girls
beautiful girls

what about the boys now?
boys boys boys
wey dey read their bible
wey dey speak in tongues
wey be born again
dem be fresh boys
fresh boys

when I look into your eyes
I see Jesus in your eyes
uhhhhh
you be fresh boy, beautiful girl
blood of holy ghost


Champion image
Champion
Album; Born In July. Released; 2017
Frank Edwards
696
Ayaya image
Ayaya
Release; 2016 Album; Frankincense.
Frank Edwards
643
Beautiful image
Beautiful
Released; 2008 Album; Definition.
Frank Edwards
1460
I'll forever sing image
I'll forever sing
Released; 2016 Album; Fankincense.
Frank Edwards
587

More Audio

We Move image
We Move by Mercy Chinwo
This is the official song for Mercy Chinwo's "We Move." It Was directed by PINK and executive produced by Blessed Uzoch
 231
Be Lifted image
Be Lifted by MOG music
Be Lifted (Live) song from album Better Me is released in 2018.
 167
Glad You Did image
Glad You Did by Frank Edwards
Album; Born In July. Released; 2017.
 716
Yahweh image
Yahweh by Steve Crown
A Nigeria Gosple singer with a Diffrence
 849
If God be image
If God be by just_heph
This is an inspiration from above, "If God Be" is a song that assures us of His care if are on His side.
 619
Ordinary people image
Ordinary people by Cohbams Asuqwo
Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. In 2005, Asuquo was signed on with Sony ATV London.
 1737